Finesse Lyrics – Pheelz, Buju
Singer: Pheelz, Buju
Title: Finesse
Oh no
And you see my lifestyle like a G’s in the turbo (For sure)
So many people dey outside wey dey feed man zobo (bobo)
Oh no (Oh no)
And me I stand dey defend like Joseph Yobo
Bad girl say she wanna Netflix and chill
So I ja ticket give am warning
If you fall in love, girl e certain
You go chop breakfast I’m not capping
Can you see dribble, Amokachi
I’m not faking this no fugazzi
You see these feelings I’m not catching
Ọ̀mọ ọpẹ stand fit I just won dey
Ahhh, finesse (Ge ge ti)
If I broke na my business (Ye ye)
Ama shana e go bright o (Ge ge ti)
Folake for the night o (Ge ge ti)
Ahhh, finesse (Ge ge ti)
If I broke na my business (Ge ge ti)
Ama shana e go bright o (Ye ye)
Folake for the night o (Ge ge ti)
F-I-N-E-S-S-E
Fit be the reason why your bobo won dey jealous me
E fit won dey take am serious, I dey do TOSS P
No fit to resonate, I’m on a different frequency
Ahn-ahn
I don’t think it’s necessary
I’ll be damned if there’s somebody that can do like me
Mehn I be like Mo’ Salah coming off the right wing
I’ll go through your defender, you no need to tell me
I must finesse
And you know sey me I must net
Na your kele I go carry go
If me I get money pass you
If you’re not careful oo
Finesse
You know say me I must net
Na your kele I go carry go
If me I get money pass you
If you’re not careful oo
Ahhh, finesse (Ge ge ti)
If I broke na my business (Ye ye)
Ama shana e go bright o (Ge ge ti)
Folake for the night o (Ge ge ti)
Ahhh, finesse (Ge ge ti)
If I broke na my business (Ge ge ti)
Ama shana e go bright o (Ye ye)
Folake for the night o (Ge ge ti)
Ahhh, finesse
If I broke na my business
Ama shana e go bright o
Folake for the night o
Ahhh, finesse
If I broke na my business
Ama shana e go bright o
Folake for the night o
Ohh ohh ohh ohh
Ridimakulayooo (Rii)
Ẹ maa f’ẹjọ mi sun oh (oh sun gbalaja ja)
Ẹ maa f’ẹjọ mi sun oh
Find more lyrics at jspinyin.net
You can purchase their music thru or Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Check Out This Popular Songs:
Yu Ting Wen (于廷文) - 晚宴 (Wan Yan)
A Lun (阿伦) - 方向 (Fang Xiang)
Lyrics Pheelz, Buju – Finesse 歌词
Kindly like and share our content. And please follow our blogs for the latest and best Chinese songs, pops and ballads.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru or Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
https://www.youtube.com/watch?v=t9Ukbdz3COs